Search lyrics

Typing something do you want to search. Exam: Artist, Song, Album,Writer, Release Year...
if you want to find exactly, Please input keywords with double-quote or using multi keywords. Exam: "Keyword 1" "Keyword 2"

Pjamas

Genres: Other

Get Done Lyrics - Pjamas

Intro: Lolo loti Pjamas da prof here 

KMG to the top yeh yeh yeh. 

(they need to know) yeh yeh YEH 

 

SEE THE GIRL SHE SAY SHE WAN DANCE 

TAKE THE LAMBA SHE SEY SHE NO WANT 

GIVE YOU BACK TO BACK IN A RUSH 

THIS THING REALLY NEED TO GET DONE YEH. 

SEE THE GIRL SHE SEY SHE WAN DANCE 

( sey she wan dance) 

TAKE THE LAMBA SHE SEY SHE NO WAN 

(sey she no want oh) 

GIVE YOU BACK TO BACK IN A RUSH 

THIS THING REALLY NEED TO GET DONE YEH. 

 

CHORUS: 

OH OH OH OH(OH!) 

GET DONE YEH 

OH OH OH OH OH(OH OH) 

GET DONE YEH 

OH OH OH OH(OH) 

GET DONE YEH 

OH OH OH OH OH(OH OH) 

GET DONE YEH. 

VERSE1: 

SHE IS MY ONE AND ONLY LOVER (LOVER) 

DONT THINK ME CASSANOVA 

OTHER GUYS DEM DEY LIKE HER 

BUT A NO MIND,IF DEM TOAST AM OH 

SHE IS THE GIRL I DEY CARE FOR, 

A KIND OF GIRL BOYS DEM GO DIE FOR 

SHE NO NEED DEM CHEAP SMALL SMALL MAKE UP 

OLOMI DUROTIMI CUZ A NO WANT A BREAKUP, 

WHEN I SEE YOUR BEAUTY I SEE BRIGHT LIGHT 

OMOGE SHINE IN THE MIDNIGHT 

BABY GIRL COME TO THE SPOTLIGHT 

SO ME AND YOU GO DANCE,HOLD YOUR BODY TO MY SKIN TIGHT 

 

TELL ME WHY YOU PUT ME ON A LONG THING? 

(PUT ON A LONG THING) 

CUZ YOU ARE FINE AM NOT JOKING. 

(JOOKING) 

IS THAT WHY YOU TAKE ME FOR A NOVICE? 

(BUT) 

ALL YOUR PACKAGE A DEY NOTICE OH. 

 

SEE THE GIRL SHE SEY SHE WAN DANCE 

TAKE THE LAMBA SHE SEY SHE NO WANT, 

GIVE YOU BACK TO BACK IN A RUSH 

THIS THING REALLY NEED TO GET DONE YEH. 

 

VERSE2: 

OTHER BAD GIRLS CALL ME IN A RUSH 

GIVE ME SLOW WHYNE,MAKE YOU NO DEY DULL 

SEE HER BUDDY MAKING ME TO FALL 

ALL THE BAD GUYS SEE DEM WAN TOUCH. 

OYA WHAT CAN I GET HER? 

LOOKING SO GOOD LOOK FOR DECEMBER 

BABY GIRL, CAN I GET A PIZZA 

SEE HER TOO FINE, OMOGE RIHANA. 

CHORUS: 

OH OH OH OH(OH) 

GET DONE YEH 

OH OH OH OH OH(OH OH) 

GET DONE YEH 

OH OH OH OH(OH) 

GET DONE YEH 

OH OH OH OH OH(OH OH) 

GET DONE YEH 

VERSE3: 

SEE HER BACKSIDE BIG LIKE A BOMBEY 

SHE SAID FOR ME NA TWINS LADIES 

IF I LET HER BE THAT MY LADY, 

YOU GO KNOW SEY GIRL DON DEY CRAZY, 

SHE BE MY SWEETIE POPATOE 

OMO TO SURE TO PO SAPO 

I CALL HER THE SWEETEST TOMATOE 

CUZ HER BACKSIDE BIG FOR COLLABO. 

BRIDGE: 

OYA COME TO THE HIGHWAY, 

NO OTHER GIRL FIT TAKIE YOUR PLACE 

MY LOVE FOR YOU NAH HIGH GRADE 

SEE ME AM SO GLAD YOU COME MY WAY. 

YEH YEH. 

JUST REMEMBER, 

SEY MY LOVE FOR YOU IS UNTILL DECEMBER 

IF YOU NO GO SACK A NO GO FIRE 

ME A GO DEY LOVE YOU NO GO TAYA YEH. 

CHORUS: 

OH OH OH OH(OH) 

GET DONE YEH 

OH OH OH OH OH(OH OH) 

GET DONE YEH 

OH OH OH OH(OH) 

GET DONE YEH 

OH OH OH OH OH(OH OH) 

GET DONE YEH 

OUTRO: 

LOLO LOTI, 

THEY CALL ME PJAMAS 

YEH, GET DONE BABY. 

*INSTRUMENTAL* 

Copyright: Song Discussions Is Protected By U.s. Patent 9401941. Other Patents Pending.