Pepper them
Pepper them oh
Bolanle get boyfriend
Wey dey misbehave
She get boyfriend
Wey no like to spend oh
She get boyfriend
He too dey kaku
She get boyfriend, omo Ijebu eh
She enter her DM
She see Omope
Omope f'olahan Bolanle
Bolanle s'ope oh
She enter her DM
Or'omo better oh
Gbo si nu Chevrolet, baby
Abi o fe fe ese sa o?
Related
Songs That Will Make You Cry Uncontrollably
LATEST SONG: Katy Perry - 'Harleys In Hawaii' - LYRICS
NEW SONG: YoungBoy Never Broke Again - 'Lonely Child' - LYRICS
Pepper them, Bolanle pepper them oh (Pepper them, Bolanle pepper them oh)
Pepper them, Bolanle pepper them oh (Pepper them, Bolanle pepper them oh)
Who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing
Who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing
All the way from Epe to Lekki
Bolanle don turn person
Bolanle don turn person wey dey buy Hennessy sef for person
Bolanle ma ti gbera
Bolanle ti je jackpot
To ba ri Bolanle ni si'n, Oloun o ti je gbogbo cactus
Check Out
HOT SONG: Harry Styles - 'Lights Up' - LYRICS
The Best Karaoke Songs Ever, Ranked
HOT SONG: Dan + Shay, Justin Bieber - '10,000 Hours' - LYRICS
The 18 Greatest Revenge Songs of All Time
Pepper them, Bolanle pepper them oh (Pepper them, Bolanle pepper them oh)
Pepper them, Bolanle pepper them oh (Pepper them, Bolanle pepper them oh)
Who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing
Who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing