[Verse 1: Gyidi]
Plenty things wey me I see, I see
Some of them be bitter wey some be sweet
Sometimes I wanna run but sometimes I'm still
Cos I know it's not by might but Your will, Your will
[Chorus: Gyidi]
See nothing new under the sun
Man dey there before dem born you
See nothing New under the sun
So make you humble yourself
See nothing new under the sun
Man dey there before dem born you
See nothing New under the sun
So make you humble yourself
Related
The Best Karaoke Songs Ever, Ranked
Nicki Minaj Drops New Songs 'Barbie Tingz And 'Chun-Li'
Watch Zayn's New Music Video For 'Let Me'
[Verse 2: Gyidi]
The life wey we dey no be joke, no be joke
Bite more than can chew you go choke, you go choke
You dey wan fly plane but first make you learn to drive car
The little you get ibi ein go take you far
Check Out
Every Lyric From Cardi B's Debut Album 'Invasion of Privacy'
11 Delicious Misheard Lyrics About Food
Every Lyric From The Weeknd's New EP 'My Dear Melancholy,'
15 Huge Stars Who Were Backup Singers First
[Chorus: Gyidi]
See nothing new under the sun
Man dey there before dem born you
See nothing new under the sun
So make you humble yourself
See nothing new under the sun
Man dey there before dem born you
See nothing new under the sun
So make you humble yourself
[Outro: Gyidi]
Wob3gyiedi