Search lyrics

Typing something do you want to search. Exam: Artist, Song, Album,Writer, Release Year...
if you want to find exactly, Please input keywords with double-quote or using multi keywords. Exam: "Keyword 1" "Keyword 2"

Wole Wole Lyrics - Singles - Bangin

Intro: 

its your boy friend bangin ehn 

wole wole mabo (gee gee gee family) 

wole wole mabo wa, (tripple w) 

wole wole wole bo, wawo omode yi 

Verse one: 

you the finnest girl, have ever seen on my way 

your body motion can kill, your cat walk no delay 

na you every guy want to follow and take away 

eyiwunmi oooooo, how i wish you can bami dele 

oh hu oh oh hu oh oh hu oh ha 

( i love you) i no get liver to near you 

(i care)fear no let me to tell you 

pretty girl in my neighbour hood 

pretty smile how i wish i could 

if to say i be harmed rubber 

na to steal carry her away 

 

Chorus: 

omode yi omode 

the way you dey make me go 

omode yi omode yi omode yi 

you dey make this man go gaga 

omode yi omode yi omode yi 

the way you dey do me so 

omode yi omode yi omode yi 

you dey poor man craze o 

Verse 2: 

i dont know oh oh, if money go buy you 

i dont know oh oh if my level go size you 

but i wish how i wish, girl i wish to have you 

girl i wish, how i wish, one day my trap go catch you 

i dey hope, i dey pray to be you man 

let the music play, while we do the dance 

am ready to flex you up, anywhere you want to chop 

agbajowo lemi tire, jeka joma fi soya 

Chorus: 

omode yi omode 

the way you dey make me go 

omode yi omode yi omode yi 

you dey make this man go gaga 

omode yi omode yi omode yi 

the way you dey do me so 

omode yi omode yi omode yi 

you dey poor man craze o 

see the feeling wey i get for you onside i say na true 

and i promise never to call yellow for you say na blue 

i know you feel the same way too 

anything you ask me girl i do 

na only you i no go marry tow 

for better for worse i will say i do 

you smile dey make me smile ooo 

e dey make me smile 

your beauty dey make me smile oo 

without you i say na die 

since you promise to stay 

i promise you not to let you go away eh eh 

Chorus: 

omode yi omode 

the way you dey make me go 

omode yi omode yi omode yi 

you dey make this man go gaga 

omode yi omode yi omode yi 

the way you dey do me so 

omode yi omode yi omode yi 

you dey poor man craze o